Entertainment

DNA Clear Davido For Pikin Wahala – Im Papa Talk

todayJanuary 22, 2026 30 1 5

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Dr. Deji Adeleke, wey be papa of Afrobeats star Davido, don yarn say DNA test don show say im pikin no be papa of one girl wey dem dey call Aanu.

Di mata don dey gbege before, but Dr. Adeleke yarn am for journalists for im Lagos house on Wednesday.

Im talk say di DNA test wey hospitals for Lagos do show say di girl no be Davido pikin.

Di businessman still talk say na 2014 e first hear di mata, when one lawyer from Ibadan send letter talk say Davido don scatter one woman, Ayo Labinjoh, wey get pikin wey dem dey claim na im.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 9


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds