By: Rilwan Agbomeji
US Presido Donald Trump don launch im new Board of Peace for Davos with $1 billion membership fee
Leaders from 19 countries, including Trump padi dem from Argentina and Hungary, sign di founding charter.
Board suppose dey manage Gaza peace, but e fit settle oda international wahala too, wey dey make people fear say e wan compete with UN.