By: Esther Ayoola
Osun state govo, Ademola Adeleke don show report card on why Osun state local gorment council never truly see beta change, wey dem desire, say na former gorment ni dey frustrate dem
Di Govo yarn dis one for TV sit don tuk on Monday, giving report of di state of things for Osun ahead of di Osun state governorship election
Im say All progressives’ councillors for di state even threaten for social media say dem go continue to occupy di council cause say dem get di backings of di former govo Oyetula Gboyega.