By: Esther Ayoola
Nor be small gbege for America, say, one Plane, wey dey bin dey fly from Cúcuta to Ocaña for Colombia don go crash for mountain near Venezuela border, kill all 15 people wey dey onboard, including lawmaker Diógenes Quintero.
Di state‑owned airline Satena ni konfamate dat, di small plane lose contact with air traffic control before e hit ground and no bodi survive di crash.
According to report Gornment and rescue teams dey recover di bodi dem as investigation dey on unto wetin cause di askident.