Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Senate Appropriations Committee don share timetable for Nigeria 2026 budget on how ministries, department and agencies go defend dia budget.
Committee chairmo, Senator Solomon Olamilekan, ni drop dis one on Friday during committee meeting, dat dem wan finish everything by March 17, 2026.
Senator Olamilekan also say public hearing go start from February 2 reach February 13, make Ministries, Departments and Agencies defend dia budgets.
Written by: News Author
2026 Budget Nigeria Budget Timetable Nigerian Senate
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025