Senate Pass Bill Say Na Jail For Any Person Wey Try kpai Imself
Senate don pass bill for second reading wey happun yesterday, dey hold gorund say suicide attemptĀ na crime against naija law. Na Senator Asuquo Ekpenyong, wey dey represent Cross River South, naim bringĀ bill to replace jail punishment, with medical care and rehabilitation. Ekpenyong tok say di current law dey make people fear to seek help. Na so Senate presido, Godswill akpabio begin burst laugh, say oga na crime,dat if […]