National

Defence Minister Clear Mata Dat Nigeria Fit Work With Türkiye, US Together

todayFebruary 2, 2026 7

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi Minister of Defence, General Christopher Musa (retd.), don share updates on di waka wey dem dey waka for tukiye, say Naija partnership with Türkiye nor get anything to do with our relationship with America.

General Musa dey tuk dis tuk for TV sit don tuk, as im clear worries, say defence agreement with Türkiye fit spoil US support.

Musa Say, so far di mata concern security dat, Nigeria ready to partner anybody and dat as a mata of fact, say di deal wey dem go sign for turkiye go soon start to dey show workings for di obodo Nigeria and e nor go spoil anytin.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app