Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga presido don dey run racket to boost crude oil production reach 3 million barrels per day within di next five years, say dem dey ready to push anytin aside to ensure say reform for di oil sector old water.
Presido Bola Tinubu tuk dis one yesterday for Abuja during di 9th Nigeria International Energy Summit wey dem title “Energy for Peace and Prosperity: Securing Our Shared Future.”
Na Vice President Kashim Shettima represent am, based on di way di mata take big reach, say di present gorment ready oh to solve all di katakata wey dey for wi oil sector.
Written by: News Author
Federal Government FG Nigeria Nigeria oil sector Oil production
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025