Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Pipo wey suppose tuk for United States Congress Foreign Affairs Committee don send dangerous warning say if care is not taken, Naija Christians and Muslims go enter kwanta.
Dem say di country fit become one big bone for neck wey go dey face religious freedom fight.
Say like dis, dis mata dem wan discuss am for di hearing wey dem call ‘Defending Religious Freedom Around the World’ wey go hapun today, and witnesses go come around read wetin dem observe.
Written by: News Author
Interfaith conflict Religious crisis Religious violence Security concerns
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025