Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
U.N. boss, Antonio Guterres don beg Israel make dem allow humanitarian hellep enter Gaza.
Say Plenty pio dey sick and dey wunjured for GAZA, dey wait opportunate to cross go Egypt for treatment.
Based on say Isreal nor gree, say na Only small number, 16 pipo, waka go Egypt on Tuesday.
Dis one sef far from di 50 pipo wey Israel agree say dem go allow go and come every day.
Written by: News Author
GAZA Humanitarian corridor Medical evacuation Sick civilians
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025