Entertainment

Nollywood Actress, Aunty Ajara, Kpai Afta Short Illness

todayFebruary 5, 2026 54

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Nollywood actress Ajara Lasisi, wey people sabi as Aunty Ajara, don kpai.

Dem announce di sad news on Thursday as Nollywood director Tobi Oladele Teemony, wey dem dey call Tee Mony, share statement for Instagram.

According to am, Aunty Ajara kpai overnight afta long time wey she dey battle serious illness with strong mind.

Teemony talk say during her sickness, she receive plenty love, prayers, and financial support from kind-hearted people from different parts of di world.

 

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 9


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds