Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
US military don go kpai two pipo for latest Pacific boat strike.
Dem Southern Command tuk say dem fire one vessel for eastern Pacific Ocean and killed two narco‑terrorists.
US side no show evidence say di boat really dey carry drugs or say those wey die be drug people.
In fact, some critics don dey call di strikes against vessels illegal under international law, say wetin U.S do, nor good at all.
Written by: News Author
Military Operation Pacific Boat Strike U.S. Airstrike U.S. Military
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025