By: Esther Ayoola
Saudi Ministry of Hajj and Umrah don tuk say February 8, 2026 na di final deadline to submit pilgrims details and arrange dem into groups for Nusuk Masar, wey dem dey use process Hajj visa.
Dem still confirm say March 20, 2026 remain di last day wey visa go dey process.
Dem yarn dis one for online meeting wey dem do with all countries wey dey do Hajj on February 4, 2026.
Ta lon Suru Director of International Cooperation, Abdallah Awad Alshehri, say if pilgrims no finish registration and grouping before deadline, dem no go qualify for Hajj visa processing at all.