Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Tinubu and Iyawo, Oluremi go buy waka do two-day state visit to United Kingdom from March 18 to 19, 2026.
Say na King Charles III invite dem officially and according to British royal family tuk tuk dem, say King Charles and Queen Camilla go host Tinubu and im wife, Oluremi Tinubu, for Windsor Castle.
Dem announce di visit for dia official X page on Sunday.
Speaking on di mata, President adviser on information, Bayo Onanuga, say dis na history, say e go be di first time Nigerian leader dey do state visit to UK for about 37 years.
Written by: News Author
Historic visit Nigeria UK Nigeria state visit UK Nigeria-UK relations President Bola Tinubu
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025