obodo oyinbo

Thai Prime Minister Claims Election Victory With 90% Votes

todayFebruary 9, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Prime Minister Anutin Charnavirakul say him don win Thailand election, wit im ruling party leading di vote count.

Im declare for TV, say dis win belong to all Thai people, no matter if dem vote for him or not.

Wit 90% vote count, him Bhumjaithai party get 194 seat, People’s Party get 116.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app