National

Atiku Sukili Mouth For Electoral Act Mix-Up

todayFebruary 11, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Former Vice President Atiku Abubakar sef don join dey drag di naija Senate over di way dem handle di Electoral Act mata, say mixing manual and electronic transmission (e go be like rice and ogbonor mixed together,)  dat e go make election result drag.

Di senior man yarn dis one afta im visit former military Presido Ibrahim Babangida for Minna with Oyo State Govo, Seyi Makinde.

Atiku tell journalists say Nigerians dey expect correct real-time electronic transmission of election results, and dat na di only Korrect thing to do be dat.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app