obodo oyinbo

Peru Fire President Jose Jeri Over Corruption Wahala

todayFebruary 18, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Peru Congress don fire interim presido, Jose Jeri, wey be di seventh presido of di kontri and e don rule  for di last ten years.

Dem accuse am say e hire plenty women for him gornment and say e dey linked to one Chinese businessman for corruption wahala.

Jeri take over from leader Dina Boluarte, wey dem bin impeach, because pipo complain about di wahala for di country.

Prosecutor don already start check whether Jeri use him power too much to put pipo for gornment or not.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app