Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Iran U.N. envoy tuk say, if US make war move, Iran go respond sharp-sharp.
Iran dey ask U.N. Security Council senior man, Antonio Guterres, say make dem address Donald Trump threat.
Nor be amebo again say, Trump bin say im fit use airfield for Chagos Islands to attack Iran.
Iran say dem no wan start war, but if dem attack, all US base for dia region, ni go suffer am beta style.
Written by: News Author
Global oil prices 2026 Iran–U.S. tensions Middle East energy security U.S. Iran nuclear talks
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026