By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don announce ogbonge plan say, like dis, na to create state police be di way forward for di plenty security wahala for di kontri.
Baba Seyi dey yarn dis oneĀ wia im dey do wakies with governors of di obodo Naija for Abuja on Monday
Mehn dey waka for di dinner, Ā Tinubu Ā dey think security, Ā say di reason na to make sure say, everywia dey secured for di obodo Naija.