BOLA AHMED TINUBU

51 Results / Page 1 of 6

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/tinubu.jpg

OBODO NAIJA

Tinubu Say E Feel Fulfilled After Umrah

Oga Presido Bola Ahmed Tinubu tok say e feel good and fulfilled after im perform Umrah for Makkah, Saudi Arabia. E make dis statement today October 30th as e dey follow tori pipo tok for im visit to di holy city for di coming of di 2027 general election. Senior men dem like APC Presidential Campaign Council DG, Senator Abdulaziz Abubakar Yari, some Govo dem and oda Gornment big men […]

todayOctober 30, 2026 6

OBODO NAIJA

Tinubu Tell City Boy Movement Say Nigeria Must Win 2027 Election

Presido Bola Ahmed Tinubu on Monday, October 19, for Presidential Villa, Abuja, tell leaders of City Boy Movement say Nigeria must win di 2027 election before any candidate win. Tinubu tok say dem no dey campaign for am alone, but dem dey fight for dia own future and di future na wetin e call “Renewed Hope.” E urge di group to carry di message go meet young Nigerians, as e […]

todayOctober 20, 2026 8

OBODO NAIJA

Atiku Drag Tinubu Govment As Things Dey For Naija

Former Vice Presido Atiku Abubakar, don scata table again oh drop hin mouth odour, drag wi baba presido,  criticise Presido Bola Tinubu over high cost of living and insecurity wey dey make life hard for Nigerians. E tok dis one for im X page on Wednesday,  say na only wicked leader go pretend like say hin understand suffer. Atiku, wey be ADC presidential candidate, say plenty families nor fit afford […]

todayOctober 14, 2026 8 2

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Explain How Hin Reforms Go Make Life Cheaper For Nigerians

By : Jolayemi Olajide Presido Bola Tinubu don explain how di economic reforms wey gornment dey carry out go help make things cheaper for Nigerians. Tinubu tok dis one for im Independence Day address on Thursday as Nigeria dey celebrate 66 years of independence. E say government go cut di cost of living by reducing how much e dey cost to produce food and other goods, plus di money wey […]

todayOctober 1, 2026 19

OBODO NAIJA

I Go Resign If Tinubu Lose for Rivers, FCT – Wike

Minister of di Federal Capital Territory, Nyesom Wike, don vow say e go resign from im position as minister if Presido Bola Tinubu lose di 2027 presidential election for Rivers State and FCT. Wike make dis statement during meeting with leaders and members of Apo Mechanics and Traders Association for Abuja, as e say im stay for Tinubu cabinet depend on whether e fit deliver electoral victory for di Presido. […]

todayOctober 1, 2026 14

OBODO NAIJA

Baba Presido Drop Hin Mouth Odour For 2027 Opposition

For di Bad belles and  opposition, ogbonge update oh, baba, aka Jagaban, President Bola Tinubu  just land Lagos yesterday  from  holiday, incase u dey think say senior man dey sick, as senior man say  hin don ready for di 2027 race, person wey leg nor strong comot body. Na so e tell all di news tatafos for airport, comot body, comot body, energy dey fully 100 percent. Baba seyi say […]

todaySeptember 30, 2026 18

National

Tinubu Extend Working Vacation, Go Return Back To Naija Dis Weekend

By: Ayobami Dada Wi Oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don add some days to him working vacation, and e dey expected to return back to Nigeria dis weekend. For inside statement wey di presidency release on Monday, Presidential Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, tok say Tinubu still dey follow wetin dey happen for Nigeria and dey continue to direct di affairs of di country even as e dey […]

todaySeptember 22, 2026 21

OBODO NAIJA

Tinubu Mourn Olu Jacobs As Di Veteran Actor Kpai At 84

By: Ayobami Dada Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don mourn veteran Nollywood actor, Olu Jacobs, wey kpai at di age of 84. For statement wey im Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, release on Wednesday, Tinubu tok say Olu Jacobs na one of Nigeria big-time actors, wey im career cover theatre, TV and movies for inside wi Obodo Nigeria and wi Obodo World. Tinubu say di late […]

todaySeptember 17, 2026 14

OBODO NAIJA

Only Six Northern Gofnors Support Tinubu For 2023 – Shettima

Vice Presido, Kashim Shettima don reveal on Wednesday say na only six out of 19 northern Gofnors support President Bola Tinubu presidential ambition for di 2023 election. Shettima talk dis one for di palace of Emir of Ilorin, Alhaji Ibrahim Sulu-Gambari, during di turbaning of Kwara Gofnor, AbdulRahman AbdulRazaq, as Sardauna of Ilorin Emirate. E say di tension wey follow di 2023 presidential campaign and election dey very clear, and […]

todaySeptember 17, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds