Sports

Enyimba News Coachie Deutsch Share Hope Say Enyimba Go Return To Glory Days

todayFebruary 24, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Enyimba new head coach, Emmanuel Deutsch, don promise say di People’s Elephant go soon come back to dia glory days.

E tuk dis one afta dia 1-1 draw with Rivers United for NPFL Matchday 27 match wey dem play for Port Harcourt on Sunday.

Enyimba ni score first through Abiodun Joseph header before Okon Aniekeme equalise before half-time.

Deutsch say, e dey proud of di players’ fighting spirit and with more training, dem go make fans proud again.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app