Sports

Remo Stars Break Seven-Game Curse, Hammer Katsina United 2-0

todayMarch 2, 2026 2

Background
share close

Remo Stars don finally break dia seven-game winless run, beating Katsina United 2-0 for Ikenne on Sunday.

Haruna Hadi na di main guy, wey score di  two goals afta di first half end 0-0.

Coach Usman Abdallah, wey just take over last Thursday, enjoy im first big win with di team.

Before now, Remo Stars never win since dem knack Ikorodu City 1-0 for January 14.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app