obodo oyinbo

Hezbollah Fire Rockets, Drones Enter Israel To Revenge Iran Attack

todayMarch 2, 2026 4

Background
share close

Hezbollah for Lebanon say dem don fire rocket and send drone to military base for south of Haifa for Israel.

Dem say na revenge for Iranian oga Ali Khamenei wey kpai afta U.S. and Israel attack for Tehran.

However, Israel tuk say dem don fire back Hezbollah for Lebanon and no go do wahala with dem.

Lebanon PM Nawaf Salam say, im ready to protect im pipo to di fullest.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app