Real Madrid fans don give up on dia hope to win La Liga after dem lose again.
Dem play against Getafe for Santiago Bernabéu stadium but lose 1-0.
Dis na di second game wey Los Blancos don lose back-to-back for  di league.
Now dem dey four points behind dia big rivals Barcelona for top of table.