Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026
Sports
Scholes Want Ancelotti For Man United
todayMarch 3, 2026 7
Mancester United Legend, Paul Scholes don identify perfect manager, say im want Manchester United to sign Carlo Ancelotti.
Since Michael Carrick take over from Ruben Amorim, e never lose match and don carry di team reach third position for Premier League table, pass Aston Villa, Liverpool and Chelsea.
For Tv siddon talk, Scholes say e still wan see how Carrick go handle serious wahala and pressure before e fully support am for di job.
But according to am, if dem wan person wey sure pass and get big experience, Ancelotti na di perfect choice for di Red Devils right now.
Written by: Rilwan Agbomeji
Ancelotti Manchester United job Man United manager search Manchester United latest news Paul Scholes Ancelotti comment Scholes interview news
Similar posts
Sports
Chelsea, Super Eagles Hail Mikel Obi for 39th Birthday
todayApril 22, 2026 2
Sports
Adepoju Back Iheanacho Return To Super Eagles After Di Striker Show Fine Form For Celtic
todayApril 22, 2026 5
Konfam Mornin Jollof
5:00 am - 12:00 pm
Top popular
President Tinubu Make Move To Repackage Police Trust Fund Law
Chelsea, Super Eagles Hail Mikel Obi for 39th Birthday
Senate Tell Military Ogas To Touch Light Military Base Attack For Borno
Kyiv Jaguda Boy Shooting Bring Serious Argument For Ukraine
Lagos Clarify Sanitation Rules, Warn Defaulters Before April 25 To Cleanup