Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Bayern Munich don resume interest for Galatasaray striker Victor Osimhen, say dem need am if Harry Kane waka.
Coach Vincent Kompany dey consider am because Kane dey attract Barcelona and other Premier League clubs.
Kane don score 130 goals for 133 matches even though im never dey for Bayern for long.
Since no offer don land yet, Bayern feel say Osimhen na di best replacement, if Kane move.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026