Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Confederation of African Football, CAF say dem dey find another country to host 2026 Women’s Africa Cup of Nations as dem nor sure whether Morocco wan sti host.
Dem don shift di tournament from March 17–April 3 go July 25–August 16 after dem inform with FIFA and other people wey concern.
Sports News Africa report say Morocco don tell CAF before say dem no go fit host am for March because planning problem and other football activities, so like dis CAF dey find new host.
Written by: Ridwan Agbomeji
caf search new host caf wafcon host news wafcon host change
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026