Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say One woman kpai and six odas get serious wunjury inside one askident wey hapun for New Castle Bus Stop, inward Gbagada, along Oworonsoki-Apapa Expressway, Lagos.
According to Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) tuk, tuk, Adebayo Taofiq, di askident hapun over di weekend.
Say na one Volkswagen commercial bus lose control come crash against roadside culvert.
Di hardness of the jamming na make di woman fly comot from di bus land for di expressway, straight up, na so she kpai.
Written by: News Author
Gbagada Gbagada traffic incident Lagos Bus Accident Lagos road crash
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026