Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
G7 countries tuk say dem ready take “necessary measures” to support global energy supply afta US-Israel war with Iran make oil price jump.
G7 finance ministers and International Energy Agency (IEA) meet, but dem no agree to release oil from strategic stockpiles.
Nor be amebo say, Oil price don nearly reach $120 per barrel on Monday, but e fall sharply afta Trump tuk say di war fit end soon.
For di virtual meeting, dem discuss how dem fit release oil from reserves.
Written by: News Author
Energy security summit G7 countries meeting G7 energy talks Global oil supply
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026