By: Esther Ayoola
Say di war for Middle East don dey affect Europe, EU chief Ursula von der Leyen tuk on Monday.
Oil price don reach almost $120 per barrel as US and Israel dey fight Iran, wey dey strike back for Gulf.
Iran drone don hit British base for Cyprus, gas price jump, and people dey move because of di war.
However Von der Leyen say, No need for anybodi to pity Iranian government, say if na wetin dem need to do for di pipo for Iran to get freedom, no yawa.