Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Arewa Community, Lagos branch, don wire sms give wi oga presido Bola Ahmed Tinubu say make e con intervene over wetin dem call attempt to weaken di Northern Lagos branch structure inside All Progressives Congress ahead of di 2027 elections.
Di petition, wey dia oga, Musa Saleh sign, say di Arewa Community structure for Lagos bin dey officially inaugurated for 2021 by President Tinubu.
Say more than 200 members of di group on Monday visit di party secretariat for Ikeja submit petition against di state leadership of di party.
Written by: Ridwan Agbomeji
APC crisis Lagos Arewa community Lagos Bola Ahmed Tinubu news Tinubu intervention Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026