By: Esther Ayoola
UN Secretary-General António Guterres tok say make all countries join hand stop di rise of anti-Muslim hate.
E tuk say fear and exclusion no suppose dey, from di way im dey see Muslims.
Guterres also yarn say plenty Muslims dey suffer discrimination, marginalization, and unfair profiling every day.
As Ramadan dey end, e call on gornment make dem protect equality and stop malice.