Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Vice Presido, Kashim Shettima don praise Anambra State Govo Chukwuma Soludo for im work for Anambra.
Shettima yarn dis while e dey represent Presido Bola Tinubu for di inauguration and swearing-in of Soludo and him deputy, Dr Onyekachukwu Ibezim, for Awka, di state capital.
According to Shettima, Soludo dey show national interest pass partisan politics, and im leadership dey unify pipo and make progress without wahala.
Written by: News Author
Charles Soludo Kashim Shettima National development Nigeria Shettima praises Soludo
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026