By: Esther Ayoola
Prime Minister Benjamin Netanyahu say Israel and America dey “win” di war against Iran, and dat confusion gadima for Iran.
Him yan dis one for news tuk say nobody send dem message oh, dat Israel act alone wen dem strike Iran big South Pars gas field, but US Presido, Donald Trump later ask tell dem to “hold off” for di next attacks.
Netanyahu tuk say di war dey go well for Israel side for di three weeks wey e don dey.
obodo oyinbo
Netanyahu Say Israel & Trump Dey “Win” Di War For Iran
todayMarch 20, 2026 14
By: Esther Ayoola
Prime Minister Benjamin Netanyahu say Israel and America dey “win” di war against Iran, and dat confusion gadima for Iran.
Him yan dis one for news tuk say nobody send dem message oh, dat Israel act alone wen dem strike Iran big South Pars gas field, but US Presido, Donald Trump later ask tell dem to “hold off” for di next attacks.
Netanyahu tuk say di war dey go well for Israel side for di three weeks wey e don dey.
Written by: News Author
Israel Trump War Comments Middle East Conflict 2026 Netanyahu Iran War Statement
Similar posts
obodo oyinbo
Oil Price Jump as Trump Vow Say Iran Sea Blockade Go continue
todayJune 4, 2026 5
obodo oyinbo
Trump Ready Body For NATO Summit For Turkey
todayJune 4, 2026 7
Konfam Mornin Jollof
5:00 am - 12:00 pm
Top popular
Napoli Wave Bye-Bye to Conte, Allegri Fit Take Over
Oil Price Jump as Trump Vow Say Iran Sea Blockade Go continue
Judge Order Sowore To Con Defend Imself Why Im Call President Bad Name
President Tinubu Send Letter Give Senate for Marwa to Join NDDC Board
Lagos Assembly Agree New Bill Wey Go Hellep Future Generations