Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di 2023 Labour Party (LP) presidential candidate, Peter Obi, don drop other bombshell say di arrest and detention of former-Kaduna State Govo Nasir El-Rufai say e no make brain and dat na political persecution.
Obi tuk dis one for Sunday when e dey meet African Democratic Congress (ADC) stakeholders for Kaduna.
E say, di way ICPC dey hold El-Rufai dey worrisome, and na concern to democracy and rule of law for Naija.
Written by: News Author
Nasir El-Rufai PETER OBI Peter Obi statement political arrest Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026