PETER OBI

73 Results / Page 1 of 9

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/bola-tinubu.jpg

OBODO NAIJA

Obi Drag Presido Tinubu Bad Leg Come out Say E Nor Get Energy

Nor be small voyolence everywia for dis 2027 election mata, Presidential candidate of Naija Democratic Congress, Peter Obi don drag senior man Presido, Bola Tinubu, leg come out again oh, say e nor dey fear God. Which mean say Baba Seyi nor fit enter all 36 state to campaign for hin second term, but e get energy travel comot Naija  for over 260 days, say na only 36 days e […]

todayOctober 30, 2026 8

https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/peter-obi.jpg

OBODO NAIJA

Peter Obi Say Baba Tinubu Na Di Number One Gbeseman

Di Nigerian Democratic congress, presidential candidate, oga Peter Obi don scarra table again, dis time e break di leg join, say wi oga presido, Bola Ahmed Tinubu, na Leonardo, that naim be loaner in chief compare to oda gornment. Say hin don collect loan so tey di loan dey choke sef, baba nor know. Senior man obi porporly dis mata as hin go for campaign waka for Kogi state on […]

todayOctober 28, 2026 9

National

Obi Tok Say Tinubu No Fit Handle Nigeria Wahala, Say Make E Dey Go

Peter Obi don drag Oga Presido Bola Tinubu say make e comot from seat, as e point finger give am say  im gorment lack di power to handle Nigeria wahala . Obi, wey dey run for Presidency under di NDC, tok dis one for Abuja on Monday, for di opening of di party National Campaign Council. Obi say Nigeria need Presido wey go fit mount anywhere for di kontri wey […]

todayOctober 27, 2026 8

OBODO NAIJA

Obi Tuk Again Say E Go Bring Back Fuel Subsidy If E Win

By: Mariam Ajayi Senior man presidential of di Nigerian Democratic Congress, Peter Obi again don fire mouth  say e go bring back fuel subsidy if e win di 2027 presidential election. Obi porporly dis mata dis one on Tuesday during interview with BBC. According by weitn di b4 anambra state govo tok say di main problem with fuel subsidy na  di corruption inside and dat once hin enter office im […]

todayOctober 7, 2026 13

Obodo Niger

NDC, ADC and Others Drag Tinubu Gorment For Independence

By: Mariam Ajayi Nor be small toks we use our ears hear yesterday wey be naija independence  day. While baba presido dey calim say nigeria don move from reform top prosperity kountry. Opposition including nigeria democratic part presidential candidate, Peter obi and Africa democratic Congress, Atiku Abubakar  press yans nor be small surffali nigerians under under di Tinubu gorment, dat 2027 na anothe ropportunate to correct every every.

todayOctober 2, 2026 12

OBODO NAIJA

Obi Promise To Bring Back Fuel Subsidy If E Win 2027 Election

By: Mariam Ajayi Presidential candidate of Nigeria Democratic Congress, Peter Obi, don promise say if Nigerians elect am for 2027, e go bring back petroleum subsidy, while e go first tackle corruption for di country. Obi make di statement for town hall meeting for Sokoto, where e say corruption na major problem wey dey affect Naija. E also promise say e go focus on security, education and development, including connecting […]

todaySeptember 29, 2026 10

OBODO NAIJA

Obi Say Election rigger Go Go Jail

By: Mariam Ajayi NDC presidential candidate, Peter Obi, say anybody wey rig election under im administration go enter jail, even if na only one vote dem rig. Obi talk dis one for siddon tok on Thursday, September 24, as e yarn about election rigging, opposition parties and how e wan run government. E also say opposition parties no go face harassment under im administration, as e promise to involve dem […]

todaySeptember 25, 2026 19

OBODO NAIJA

Obi Press Yans say hin do any Crede doings for office

By: Mariam Ajayi Seniorman presidential candidate of the Naija democratic Congress, Peter Obi don use hand role head insist say hin no borrow or issue any bond for Anambra during hin eight years as governor. Im fire dis mata for  TV sit down tuk,  even as di anambla gornment dey release evident, Obi say, when e comot for office for March 2014, hin settle all salaries, pensions, gratuities or verified […]

todaySeptember 25, 2026 20 1

Politics

Datti Baba-Ahmed Say E Leave Obi Over Lack Of Plans

By: Ayobami Dada Former Labour Party presidential running mate, Datti Baba-Ahmed, say e leave Peter Obi because Obi no get clear plan for Nigeria. Datti say e no go support Obi or Atiku Abubakar for presidency under NDC or ADC. E also say e no wan disadvantage Presido Bola Tinubu by supporting dem unnecessarily. Datti na Obi running mate under Labour Party for 2023 presidential election.

todaySeptember 14, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds