obodo oyinbo

Tehran Vow To Close Hormuz Completely If US Try Hit Dia Power Plants

todayMarch 23, 2026 5

Background
share close

Like dis now Iran dey say if US attack dia power plant, dem go shut down di whole of  Strait of Hormuz.

US and Israel still dey bomb Iran, and na so Israel dey collect plenty Iranian missile.

Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say dem go destroy Iran,  after one of Iran calculated  attack wunjor about 180 people for Arad and Dimona.

 

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app