obodo oyinbo

Colombian Military Plane Crash Kill 66+Pesin, 4 Still dey Miss

todayMarch 24, 2026 5

Background
share close

Say plenti pipo na im kpai afta one Colombian military plane wey carry 125 pesin crash on Monday.

According to  Minister of Defence Pedro Sanchez tuk, Di C-130 Hercules plane, wey Lockheed Martin make, crash shortly afta e lift from Puerto Leguizamo, near Ecuador and Peru border, strewing fire and wreckage for jungle floor.

Sanchez explain say di plane hit ground just 1.5 km from takeoff, make ammunition blow, catch fire.

General Hugo Alejandro López Barreto, head of armed forces, add say four soldier still dey miss, like dis now.

 

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app