Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Oyo State Govo, Seyi Makinde, don dismiss report say, im nor dey comot from Peoples Democratic Party (PDP).
Di mata of im defection, come out, few days afta Makinde, Peter Obi and Seriake Dickson waka meet Rabiu Kwankwaso for Kano.
Im clear dis mata for meeting with PDP people from all di 33 Local Government Areas for Ibadan.
Makinde say, PDP still dey strong, and di party go still take part for 2027 general election.
Written by: Ridwan Agbomeji
defection ELECTION PDP Seyi Makinde
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026