Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Senate Presido, Bukola Saraki, say like dis now, di Pipos Democratic Party (PDP) sti dey pull crowd wetin nor good and dat di parti nor scata anything.
E yarn dis one for TV sit down tuk, say di parti sti get beta grassroot connect.
According to am, say na quarrel dey cause di wrong impression, as plenty Nigerians sti dey support di party.
Written by: News Author
Bukola Saraki Nigerian Politics PDP Nigeria Saraki statement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026