Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oyo State House of Assembly Speaker, Adebo Ogundoyin, don announce say him wan run for 2027 governorship election for di state.
Im make dis announcement On Sunday, as PDP stakeholders for Ibarapaland gather for one zonal meeting wey hapun for Igboora.
Say, dem endorse Ogundoyin as dia preferred candidate.
Di stakeholders explain dia support, say na based of im leadership, loyalty to di party, and how e don help maintain stability for di state assembly ni make dem go support am.
Written by: News Author
Adebo Ogundoyin Nigeria 2027 elections Oyo Governorship Race 2027 Oyo State politics
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026