By: Esther Ayoola
Say nor bi small tin for south Africa, dat Pipo for East London, South Africa dey protest di coronation of one Nigerian wey call himself king, Solomon Ezika, on Monday.
Community groups and traditional leaders naim lead di wahala, wey start peaceful but later turn violent.
Police tuk say dem fire rubber bullets to scatter di crowd, and say di alleged stabbing of one protester tori sef, nor dey anywia.
Say na More than 10 car nai di jaguda boys burn as protesters show anger, but authorities say no official wunjory record.