Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Senegal Football Federation tuk say dem go parade dia AFCON 2025 trophy on Tuesday for Abdoulaye Wade Stadium during friendly match against Gambia, as part of pre-match ceremony.
Dem yarn dis one for official programme wey dem post, say gate go open 2pm, show start 4pm, and trophy presentation go happen by 5:45pm before kick-off 7pm.
According to dem, di move na to celebrate with home fans and show say dem sti stand gidigba despite CAF decision to collect di title.
Written by: News Author
AFCON news AFCON trophy CAF snub Senegal AFCON Senegal football
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026