Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Newcastle United don clear matas say dem nor dey change dia coachie, Eddie Howe, go remain head coach till end.
Rumour bin dey fly say based on Newcastle poor form, say di board wan drive di Howe
However, club Chief Executive, David Hopkinson, don clear di mata on Tuesday say, dem nor get any plan to change coach.
Hopkinson press tuk say di club dey prepare for summer transfer window, whether dem qualify for Europe or not.
Written by: News Author
Eddie Howe stay EPL Newcastle Newcastle coach Newcastle Howe
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026