Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Kaduna governor Nasir El-Rufai don show face for Federal High Court Kaduna dis morning around 9 o’clock as dem continue hearing for im bail matter.
Say di Court dey under heavy security as police and Department of State Services officers full everywhere.
Yesterday, Justice Rilwan Aikawa shift di case because defence and prosecution lawyers get some legal wahala to settle.
El-Rufai lawyers first tuk say make judge step aside, but later withdraw, while prosecution still oppose bail as Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission accuse am of fraud, money laundering and illegal handling of public money.
Written by: News Author
El-Rufai Bail Matter El-Rufai Court Appearance Kaduna Governor Court Nigerian politics news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026