By: Esther Ayoola
Say Chelsea don record one kain big loss for Premier League, dat dem loss £262.4 million ($349.3 million) before tax for di last year wey end June 30, 2025.
According to experts, say dis record pass di one wey Manchester City get for 2010/11 wey be £197.5 million.
Last year, Chelsea bin make profit of £128.4 million because dem sell dia women team to Blueco Midco for almost £200 million.
Authorities say, dis big loss hapun because of dia operating cost for 2024/25 wey rise wetin nor good.