Lagos

Lagos LG Chairmen Back Gov Sanwo-Olu Monthly Clean-Up Exercise

todayApril 1, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Gornment don get support from all 57 LG/LCDA chairmen for di monthly environmental sanitation wey dem don bring back.

Di mata follow one meeting wey some State Executive Council members hold with di council chairmen for Alausa, Ikeja.

Oga Commissioner for Environment, Tokunbo Wahab, make every tin clear for di meeting say e go make state and local government collabo to keep Lagos clean and free from flood.

Im con sti press tuk say Lagos dey produce about 13,000 to 14,000 tonnes of waste every day, an na wetin dem one join hand manage be dat.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app