Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say Victor Boniface dey happy happy wetin nor good dat im don return back to full fitness afta missing for month sake of wunjury.
Di Naija player do knee surgery for January, and people think say e no go play dis season again.
But now, Boniface don start training dis week, and e fit even play for Bremen before season finish.
Di 25-year-old wey join Green and Whites from Bayer Leverkusen last summer yan say e dey look forward wetin dem fit achieve for di end of di season.
Written by: News Author
Boniface Injury Update Full Training Boniface Nigerian football news Victor Boniface Return
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026