Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Federal Government don declare Friday April 3 and Monday April 6, 2026 as public holidays for Easter celebration.
April 3 na Good Friday while April 6 na Easter Monday wey Christians go mark.
Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo, drop diannouncement on Wednesday and congratulate Christians for obodo Naija and obodo oyinbo.
E sti advise Nigerians make dem follow example of Jesus Christ by showing love, forgiveness, patience, and selflessness.
Written by: News Author
Easter 2026 Nigeria Federal Government Announcement FG Easter Holidays Nigeria Public Holiday
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026