Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say like dis Italy fit lose their chance to co-hosting right of Euro 2032 if dem no fix their stadiums fast.
According to UEFA president Aleksander Čeferin, Di country suppose host di tournament with Turkey, but bad infrastructure don put dem for serious doubt.
Italy football federation get till October to present five stadiums wey go meet UEFA standard or dem fit lose di hosting rights.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026